"I swear if na me ehn, na Tosin I go carry go Rita Lori today"
"Guy calm, I get reason, na Shade I dey carry go flex today"
"Sammy come hear wetin this he-goat dey tell me, ehn say no be that ehn babe wey be like Kim K ehn dey carry go flex today wey be Val"
"Chris!! Shey ò yà wéré? Who u wan come carry go?"
"Na Shade ehn wan carry go"
"Guys see, Tosin go wan dey form meek and gentle, na she fine pass among their two but na Shade go fit drop Puna today. I no fit let anybody dull me today o!!"
"Eeeehn!!! BaDolee!!! Baddest nigga!!!! This guy dey calculate scatter. CHOP KNUCKLE!! CHOP KNUCKLE!!"

That's how I started my day on the 14th day of February 2014. It was mid afternoon when we had this conversation. In about 45 minutes we had gone to withdraw cash from the ATM, had our baths, gotten dressed and were ready to move out. My ride or die niggas Jaiye and Sammy were on hand today. Valentine yì mà rôcký!!